(MUST READ)ICEY(MUSIC WRITER)NEW MUSIC LYRICS!!
(Intro) this girl want to kill me oooo mosofun wipe she go just follow me to go house nigba ti momu deile daddy mi kogba rara i dey tell dem say i want marry ham if i no marry diz babe i no go cum back to diz house again mama mi tell me say omo ati fi towotese gba omo yii so ile re (cohrous) ile ya odiowuro ki a tun pade lowuro ola teacher wa oluko wa oju re le emi mi fi ife re so wa main. Okay yea diz babe nah really babe for me won ni ti n GBA make we awon ladies go dey follow follow me up and down won ma update pocket mi i go dey yawo fun won .End omolomo ni arin won iyalanya yin u tink say i no go make ham i don dey start ose eeeeeeeee thank icey Created at 2016-11-24 18:06:18